pastor

Naija

Etymology

  • From: English pastor

Pronunciation

  • pástᴐ̀

Play Play

Noun

  • Na person wey be oga for spiritual mata for church.
  • Di pastor do plenty miracle wey shock people for di program.  — (The pastor performed a lot of shocking miracles at the program.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English pastor