Difference between revisions of "naw"
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
| − | # Word wey de dey use dey beg people make dem do someting. | + | # Word wey de dey use dey beg people make dem do someting. Dem still dey use am when e be sey matter don tire person. |
| − | #:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |( | + | #:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(Please eat. You haven't eaten since morning.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Read am '''naw''', my eye don dey pain me. |( | + | #:* {{ux|dv| Read am '''naw''', my eye don dey pain me. |(Please read it, my eyes now hurt.)}} |
# word wey de dey use dey talk someting be as be. | # word wey de dey use dey talk someting be as be. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Dat na di car '''naw'''. I tell you sey e dey pass everyday. |( | + | #:* {{ux|dv| Dat na di car '''naw'''. I tell you sey e dey pass everyday. |(That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Na so e be '''naw'''. E no get wetin person go do. |( | + | #:* {{ux|dv| Na so e be '''naw'''. E no get wetin person go do. |(That's how it is. There is nothing anyone can do.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[abeg]] | [[abeg]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''please'' | * English: ''please'' | ||
Latest revision as of 17:17, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English now
Pronunciation
Interjection
- Word wey de dey use dey beg people make dem do someting. Dem still dey use am when e be sey matter don tire person.
- Chop naw, you never chop since morning. — (Please eat. You haven't eaten since morning.)
- Read am naw, my eye don dey pain me. — (Please read it, my eyes now hurt.)
- word wey de dey use dey talk someting be as be.
- Dat na di car naw. I tell you sey e dey pass everyday. — (That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)
- Na so e be naw. E no get wetin person go do. — (That's how it is. There is nothing anyone can do.)
Synonym
Translation
- English: please