Difference between revisions of "see finish"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
| (16 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | ===Alternative | + | ===Alternative form=== |
* [[seefinish]] | * [[seefinish]] | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | English: ''see'' and ''finish'' | |
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * sífīnìʃ |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-seefinish.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-seefinish.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | * | + | *Wetin dey happen wey be sey person no get [[level]] for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before. |
| + | :* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish'''.|(I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| So, '''see finish''' don [[enta]] shebi?|(You have started disrespecting me now?)}} | ||
| − | ====Translations | + | ===Related form=== |
| − | * English: | + | * [[see]], [[seeroad]] |
| + | ===Synonyms=== | ||
| + | * [[insult]] | ||
| + | ===Antonyms=== | ||
| + | * [[respect]] | ||
| + | ===Translations=== | ||
| + | * English: ''disregard'', ''disrespect'' | ||
Latest revision as of 13:05, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
English: see and finish
Pronunciation
- sífīnìʃ
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person no get level for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before.
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish. — (I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
- So, see finish don enta shebi? — (You have started disrespecting me now?)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disregard, disrespect