see finish

Naija

Alternative form

Etymology

English: see and finish

Pronunciation

  • sífīnìʃ

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person no get level for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before.
  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish.  — (I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
  • So, see finish don enta shebi?  — (You have started disrespecting me now?)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: disregard, disrespect