Difference between revisions of "see road"
(Created page with "===Alternative form of=== *seeroad") |
|||
| (5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
| − | ===Alternative | + | ==Naija== |
| − | *[[seeroad]] | + | ===Alternative forms=== |
| + | * [[seeroad]] | ||
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''see'' and ''road'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | *sírôd | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-see road.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-see road.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Verb phrase=== | ||
| + | # Make di way wey person [[head]] and [[eye]] dey, clear well well. | ||
| + | #:* {{ux|dv|I no '''seeroad'''.|(I did’t see any opportunities.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|Na when some people [[shak]] finish de dey '''seeroad'''.|(When some people are drunk they get ideas.)}} | ||
| + | # Make person dey see tings wey dey happen for spirit wey normal person no fit see. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Im talk sey for im family dem dey '''see road'''. | (He said that people in his family can see things beyond the physical.) }} | ||
| + | #:* {{ux|dv| When you small you no hear sey if you go carry wetin dey dog eye con put for your eye sey you go dey '''see road'''? | (When you were a child didn’t you hear that if you take rheum from a dog and put in in your eye you’ll be able to see spiritual things?) }} | ||
| + | ====Related forms==== | ||
| + | * [[see]], [[see finish]] | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''to have clear thinking faculty/perception, see opportunities, see metaphysically'' | ||
Latest revision as of 13:42, 9 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English see and road
Pronunciation
- sírôd
Verb phrase
- Make di way wey person head and eye dey, clear well well.
- I no seeroad. — (I did’t see any opportunities.)
- Na when some people shak finish de dey seeroad. — (When some people are drunk they get ideas.)
- Make person dey see tings wey dey happen for spirit wey normal person no fit see.
- Im talk sey for im family dem dey see road. — (He said that people in his family can see things beyond the physical.)
- When you small you no hear sey if you go carry wetin dey dog eye con put for your eye sey you go dey see road? — (When you were a child didn’t you hear that if you take rheum from a dog and put in in your eye you’ll be able to see spiritual things?)
Related forms
Translations
- English: to have clear thinking faculty/perception, see opportunities, see metaphysically