see road

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English see and road

Pronunciation

  • sírôd

Play Play

Verb phrase

  1. Make di way wey person head and eye dey, clear well well.
    • I no seeroad.  — (I did’t see any opportunities.)
    • Na when some people shak finish de dey seeroad.  — (When some people are drunk they get ideas.)
  2. Make person dey see tings wey dey happen for spirit wey normal person no fit see.
    • Im talk sey for im family dem dey see road.  —  (He said that people in his family can see things beyond the physical.)
    • When you small you no hear sey if you go carry wetin dey dog eye con put for your eye sey you go dey see road?  —  (When you were a child didn’t you hear that if you take rheum from a dog and put in in your eye you’ll be able to see spiritual things?)

Related forms

Translations

  • English: to have clear thinking faculty/perception, see opportunities, see metaphysically