Difference between revisions of "shak"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
[[shack]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
* From: ''unknown''
 
* From: ''unknown''
Line 8: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person drink wetin fit make am high
+
* Make person drink wine or strong drink.
:* {{ux|dv| Shey you get power? No come '''shak''' two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat. |(NSC_2021, Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)}}
+
:* {{ux|dv| Shey you get power? No come '''shak''' two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat. |(Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)}}
:* {{ux|dv| No use all your money go dey '''shak''' o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why. |(NSC_2021, Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)}}
+
:* {{ux|dv| No use all your money go dey '''shak''' o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why. |(Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[shakis]]
 
* [[shakis]]
Line 17: Line 20:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''drink''
+
* English: ''alcoholic drink''
 +
 
 +
===Noun===
 +
* Drink wey dey [[catch]] person.
 +
:* {{ux|dv|Bring shak come abeg.|(Bring alcoholic drinks please.)}}
 +
:* {{ux|dv|Na water be dis abi na shak?|(Is that water or is that an alcoholic drink?)}}
 +
 
 +
===Related forms===
 +
* [[shakis]]
 +
====Synonym====
 +
* [[drink]], [[manya]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''alcoholic drink''

Latest revision as of 15:55, 9 March 2024

Naija

Alternative form

shack

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ʃâk Play Play

Verb

  • Make person drink wine or strong drink.
  • Shey you get power? No come shak two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat.  — (Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)
  • No use all your money go dey shak o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why.  — (Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: alcoholic drink

Noun

  • Drink wey dey catch person.
  • Bring shak come abeg.  — (Bring alcoholic drinks please.)
  • Na water be dis abi na shak?  — (Is that water or is that an alcoholic drink?)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: alcoholic drink