Difference between revisions of "talk talk"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''talk talk'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== #: {{ux|dv| Yo...") |
|||
| (23 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative form=== | ||
| + | * [[talktalk]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''talk talk'' | From English: ''talk talk'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | * tɔ̀k tɔ́k | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-talk talk.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-talk talk.m.ogg</sm2> | ||
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | # Plenty talk wey person dey talk. | |
| + | #:* {{ux|dv| Your '''talk talk''' too much.|(You talk too much.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| Forward, I no get any too much '''talk talk''' |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)}} | ||
| + | #Condition where people go dey talk on top someting. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Dis matter don cause plenty '''talk talk''' ontop social media. |(bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)}} | ||
| − | + | ====Related forms==== | |
| − | === | + | * [[talk]] |
| − | + | ====Translation==== | |
| − | + | * English: ''chatterbox'', ''debate'' | |
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | * Make person dey [[talk]] too much. | |
| + | :* {{ux|dv| You too dey '''talk talk''' |( NSC_2021, You talk too much.)}} | ||
| + | ====Related forms==== | ||
| + | * [[talk]], [[talk talk man]] | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''talker'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | * Person wey dey talk pass as e suppose talk. | |
| − | ===Related forms=== | + | :* {{ux|dv| You be '''talk talk'''|( NSC_2021, You are a talkative.)}} |
| + | ====Related forms==== | ||
* [[talk]], [[talk talk man]] | * [[talk]], [[talk talk man]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''talkative'' | ||
Latest revision as of 14:44, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: talk talk
Pronunciation
- tɔ̀k tɔ́k
Noun
- Plenty talk wey person dey talk.
- Your talk talk too much. — (You talk too much.)
- Forward, I no get any too much talk talk — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)
- Condition where people go dey talk on top someting.
- Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media. — (bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)
Related forms
Translation
- English: chatterbox, debate
Verb
- Make person dey talk too much.
- You too dey talk talk — ( NSC_2021, You talk too much.)
Related forms
Translation
- English: talker
Adjective
- Person wey dey talk pass as e suppose talk.
- You be talk talk — ( NSC_2021, You are a talkative.)
Related forms
Translation
- English: talkative