Difference between revisions of "turninggarri"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Forms=== * turning garri ===Etymology=== * From: English ''turning'' and Hausa ''garri'' ===Pronunciation=== tɔ̀nìn gàrɪ́ <sm2>Pcm-ng-t...") |
(→Noun) |
||
| (3 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-turning garri.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-turning garri.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-turninggarri.m.ogg</sm2> |
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Something wey be like big spoon wey dem use wood | + | * Something wey be like big spoon wey dem use wood make, wey dem dey use dey turn tings like [[garri]], [[semo]], [[starch]]. |
| − | :* {{ux|dv| If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use '''turninggarri'''. Just put power dey do am dey go. |( | + | :* {{ux|dv| If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use '''turninggarri'''. Just put power dey do am dey go. |(If you don't have the cake mixer, you can use a spatula. Just apply some pressure.)}} |
| − | :* {{ux|dv| De dey use '''turninggarri''' dey do plenty plenty tings now o. E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party. |( | + | :* {{ux|dv| De dey use '''turninggarri''' dey do plenty plenty tings now o. E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party. |(There are now many uses for the spatula now. There is even a much bigger one used for cooking jollof rice for big parties.)}} |
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[garri]] | [[garri]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''wooden spatula'' | * English: ''wooden spatula'' | ||
Latest revision as of 16:44, 9 March 2024
Naija
Alternative Forms
Etymology
- From: English turning and Hausa garri
Pronunciation
tɔ̀nìn gàrɪ́
Noun
- Something wey be like big spoon wey dem use wood make, wey dem dey use dey turn tings like garri, semo, starch.
- If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use turninggarri. Just put power dey do am dey go. — (If you don't have the cake mixer, you can use a spatula. Just apply some pressure.)
- De dey use turninggarri dey do plenty plenty tings now o. E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party. — (There are now many uses for the spatula now. There is even a much bigger one used for cooking jollof rice for big parties.)
Related forms
Translation
- English: wooden spatula