turninggarri

Naija

Alternative Forms

Etymology

  • From: English turning and Hausa garri

Pronunciation

tɔ̀nìn gàrɪ́

Play Play

Noun

  • Something wey be like big spoon wey dem use wood make, wey dem dey use dey turn tings like garri, semo, starch.
  • If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use turninggarri. Just put power dey do am dey go.  — (If you don't have the cake mixer, you can use a spatula. Just apply some pressure.)
  • De dey use turninggarri dey do plenty plenty tings now o. E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party.  — (There are now many uses for the spatula now. There is even a much bigger one used for cooking jollof rice for big parties.)

Related forms

garri

Translation

  • English: wooden spatula