Difference between revisions of "wewe"
| (7 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
| − | * | + | ==Naija== |
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | [[weewe]] | ||
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | *From: English ''we'' | ||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * wíwî | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Pronoun=== | ||
| + | * Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk. | ||
| + | :* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | English: ''everyone of us'' | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | * Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | ||
| + | :* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |(That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}} | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''exclusive to us'' | ||
Latest revision as of 20:30, 9 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English we
Pronunciation
- wíwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us