Difference between revisions of "wewe"
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 6: | Line 6: | ||
*From: English ''we'' | *From: English ''we'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * wíwî |
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | ||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
* Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk. | * Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk. | ||
| − | :* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |( | + | :* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| Line 19: | Line 19: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | * Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | ||
| − | :* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |( | + | :* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |(That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''exclusive to us'' | * English: ''exclusive to us'' | ||
Latest revision as of 20:30, 9 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English we
Pronunciation
- wíwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us