Difference between revisions of "egunje"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 4 | * Frequency in raw corpus: 4 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 14003 | * Frequency rank in raw corpus: 14003 | ||
+ | |||
+ | ===Usage=== | ||
+ | Dem dey use am especially [[uniform people]] | ||
===Definition=== | ===Definition=== |
Revision as of 15:42, 30 September 2020
Naija
Etymology
From Yoruba: egunje
Pronunciation
- ègúndʒē
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14003
Usage
Dem dey use am especially uniform people
Definition
Na di illegal money wey de dey give.
Noun
- If you give police egunje, dem go allow drive pass. — (Egbokhare 2020,If you tip the police officers, you will pass through.
- Nobody go come meet dem give dem egunje — ( No one will give them illegal fees.)
Related
Translations
- English: bribe, gratification