uniform people

Naija

Etymology

From English: uniform and people

Pronunciation

  • júnīfɔ̀mpípò

Play Play

Noun

  • People wey government give power make dem dey protect people and deir property.
  • How you take reson sey person wey don join uniform people go fit dey dey house morning reach night?  — (How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)
  • All di uniform people dem get deir own barrack.  — (All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)

Synonym

ekelebe, eke, popo

Translation

  • English: armed forces