Difference between revisions of "jaasi"
| Line 21: | Line 21: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[sharp guy]], [[open eye]], | * [[sharp guy]], [[open eye]], | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to be updated'', ''inform'' | * English: ''to be updated'', ''inform'' | ||
Revision as of 08:53, 27 October 2020
Naija
Etymology
from: Yoruba jaasi
Pronunciation
- jáāsí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Definition
Make person wise up, abi make person know how things dey be.
Verb
- Bros jaasi, dem don settle dat mata tey-tey. — Egbokhare_2020_ Brother stay updated, that issue was resolved a long time ago.)
- Dat babe don jaasi finish. na she be di only person i dey enjoy for di program. — NSC_Shulammite_2020_ That lady has really wise up, she is the only one I enjoy watching in the program. )
Synonyms
Translations
- English: to be updated, inform