jaasi

Naija

Alternative Form

jasi

Etymology

From: Yoruba jaasi

Pronunciation

  • d͡ʒásí

Play Play


Verb

  • Make person know how tings dey go.
  • Bros jaasi, dem don settle dat mata taytay.  — (Brother, wise up, that issue was resolved a long time ago.)
  • Dat babe don jaasi finish. Na she be di only person I dey enjoy for di TV program.  — (That lady has really become wiser. She is the only one I enjoy watching in the TV program.)

Synonyms

Translations

  • English: to be street wise,