Difference between revisions of "spoil face"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
 
−
*
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
Borrowed from English spoil face
+
From: English ''spoil'' and ''face''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-spoil face.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil face.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil face.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil face.m.ogg</sm2>  
−
 
−
===Frequency===
 
−
* Frequency in NSC treebank: 0
 
−
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
−
* Frequency in raw corpus: 0
 
−
* Frequency rank in raw corpus: inf
 
  
 
===Definition===
 
===Definition===
−
 
+
Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex
−
===Usage===
 
−
 
 
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
−
# spoil face: Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex
+
# Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex.
−
#: Egbokhare (frequency:Inf)
+
#: {{ux|dv| As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face! | (NSC_Emeka_2020, AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)}}
−
#: {{ux|dv|Wetin you do don spoil mama face.| what you did has made mother frown }}
+
# Sey person want do im face make anoder person fear am.
−
# Sey person want do im face make anoder person fear am
+
#: {{ux|dv| As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play | (NSC_Emeka_2020, As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around)}}
−
#: {{ux|dv| As I dey go dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play | ( As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
Vex, [[para]],
+
[[vex]], [[para]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
−
happy,  
+
[[happy]],  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: frown, scowl
+
* English: ''frown'', ''scowl''

Revision as of 13:27, 27 October 2020

Naija

Etymology

From: English spoil and face

Pronunciation

  • spɔ́ìfês

Play Play

Definition

Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex

Verb phrase

  1. Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex.
    As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face!  —  (NSC_Emeka_2020, AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)
  2. Sey person want do im face make anoder person fear am.
    As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play  —  (NSC_Emeka_2020, As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around)


Synonyms

vex, para,

Antonyms

happy,

Translations

  • English: frown, scowl