happy

Naija

Alternative Form

happi, hapi

Etymology

From English: happy

Pronunciation

  • hàpí

Play Play

Verb

  • Sey person mind dey sweet am.
  • I just dey happy as I see my result.  — (I was overjoyed when I see my results.)
  • Dis one go just dey happy when e see money.  — (This one is always happy whenever he/she sees money.)
  • I happy for am when e tell me sey e don start im farm.  — (I was happy for him when he said he had started his farm.)

Synonym

sweet belle

Antonym

Translation

  • English: happy