Difference between revisions of "referee"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation...") |
(→Naija) |
||
| (31 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
| + | [[refree]], [[refri]] | ||
| + | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | ===Pronunciation=== | + | From: English ''referee'' |
| − | === | + | |
| − | + | ===Pronunciation 1=== | |
| − | + | *rɛ̀fɛ̀rí | |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-referee 1.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-referee2.m.ogg</sm2> | |
| − | + | ||
| − | + | ===Pronunciation 2=== | |
| − | + | *rɛ̀frí | |
| + | <sm2>Pcm-ng-referee 2.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-referee 1.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | Person wey no join dose wey dey [[play]] game wey e work na to help dose wey dey [[play]] make de no do [[ojoro]]. | ||
| + | :*{{ux|dv|Di '''referee''' for di match no get joy o; na so so red card e dey [[nack]] player wey do anyhow.|(The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)}} | ||
| + | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
| + | [[player]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''referee'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | Sey person wey no join people wey dey [[play]] game dey help dose wey dey [[play]] make de no do [[ojoro]] and make dem d tings as de suppose d am. | ||
| + | :*{{ux|dv|Make e be sey di referee wey go '''referee''' Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil.|(We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''to refer a match'' | ||
Latest revision as of 11:59, 9 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English referee
Pronunciation 1
- rɛ̀fɛ̀rí
Pronunciation 2
- rɛ̀frí
Noun
Person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.
- Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow. — (The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)
Antonym
Translation
- English: referee
Verb
Sey person wey no join people wey dey play game dey help dose wey dey play make de no do ojoro and make dem d tings as de suppose d am.
- Make e be sey di referee wey go referee Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil. — (We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)
Translation
- English: to refer a match