referee

Naija

Alternative forms

refree, refri

Etymology

From: English referee

Pronunciation 1

  • rɛ̀fɛ̀rí

Play Play

Pronunciation 2

  • rɛ̀frí

Play Play

Noun

Person wey no join dose wey dey play game wey e work na to help dose wey dey play make de no do ojoro.

  • Di referee for di match no get joy o; na so so red card e dey nack player wey do anyhow.  — (The referee is no-nonsense; for every foul he gave a red card.)

Antonym

player

Translation

  • English: referee

Verb

Sey person wey no join people wey dey play game dey help dose wey dey play make de no do ojoro and make dem d tings as de suppose d am.

  • Make e be sey di referee wey go referee Champions League final no go get bad belle for di two team make di game for no spoil.  — (We hope that the referee officiating the Champions League final remains impartial so the game can be evenly contested.)

Translation

  • English: to refer a match