Difference between revisions of "dear"
| (17 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
| − | === | + | ==Naija== |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | ====Antonyms==== | + | ===Etymology 1=== |
| + | From: English ''dear'' | ||
| + | |||
| + | ====Pronunciation1==== | ||
| + | * dìɛ́ | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-dear1.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-dear.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | =====Noun===== | ||
| + | * Make person dey very important to person. | ||
| + | :* {{ux|dv|I dey call Lanre '''dear''' because na wetin e be to me be dat. |(I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)}} | ||
| + | |||
| + | ======Translation====== | ||
| + | *English: ''dear'' | ||
| + | |||
| + | ===Etymology 2=== | ||
| + | ====Pronunciation2==== | ||
| + | * díè | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-dear2.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-dear2.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ====Adjective==== | ||
| + | * Make someting too cost. | ||
| + | :* {{ux|dv|No vex but di house too '''dear''' pass wetin my pocket fit carry. |(Sorry but the apartment is beyond my reach.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey '''dear'''. |(Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)}} | ||
| + | =====Synonyms===== | ||
| + | * [[cost]] | ||
| + | |||
| + | =====Antonyms===== | ||
* [[cheap]] | * [[cheap]] | ||
| − | ====Translations==== | + | =====Translations===== |
* English: ''expensive'' | * English: ''expensive'' | ||
Latest revision as of 20:11, 28 February 2024
Naija
Etymology 1
From: English dear
Pronunciation1
- dìɛ́
Noun
- Make person dey very important to person.
- I dey call Lanre dear because na wetin e be to me be dat. — (I call him 'dear' because that is how much I treasure him.)
Translation
- English: dear
Etymology 2
Pronunciation2
- díè
Adjective
- Make someting too cost.
- No vex but di house too dear pass wetin my pocket fit carry. — (Sorry but the apartment is beyond my reach.)
- Since after dis Coro happen last year naim I stop to dey buy anyting wey dear. — (Following the pandemic last year, I stopped buying expensive stuffs.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: expensive