Difference between revisions of "spoil"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * scatter 0.75 441, destroy 0.69 474, affect 0.66 1028, scata 0.65 196, disturb 0.65 183, change 0.62 2471, touch 0.61 489, clean 0.61 607, c...") |
(→Verb) |
||
| (13 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From English: ''spoil'' | |
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * spɔɪ̂ |
<sm2>Pcm-ng-spoil.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-spoil.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-spoil.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-spoil.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | #Make person dey do [[badbad]] tings. | |
| − | + | #:* {{ux|dv| kai! You don '''spoil'''! See wetin you dey watch? |(Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)}} | |
| − | + | #:* {{ux|dv| Dara don '''spoil''', na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone. |(Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)}} | |
| − | # | + | # Make wetin bin good no good again. |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | # Make person or someting [[dabaru]] someting/ person plan. |
| − | # | + | #:* {{ux|dv| Wetin we fit do to '''spoil''' Satan plan? |(jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dis man don '''spoil''' my plan to comot today. |(jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)}} |
| − | + | # Make dem talk bad about person. | |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:* Abi wummi don '''spoil''' me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}} |
| − | #: {{ux|dv|Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, | + | #:* {{ux|dv| De '''spoil''' am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.|(Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)}} |
| − | # | + | ====Related forms==== |
| − | + | * [[spoil belle]] | |
| − | + | ====Synonyms==== | |
| − | + | * [[scatter]] | |
| − | #: | + | ====Antonyms==== |
| − | + | * [[repair]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv| | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | * scatter | ||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | * | ||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''spoil, ruin, slander'' |
Latest revision as of 16:42, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: spoil
Pronunciation
- spɔɪ̂
Verb
- Make person dey do badbad tings.
- kai! You don spoil! See wetin you dey watch? — (Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)
- Dara don spoil, na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone. — (Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)
- Make wetin bin good no good again.
- Who spoil am? — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)
- Make person or someting dabaru someting/ person plan.
- Wetin we fit do to spoil Satan plan? — (jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)
- Dis man don spoil my plan to comot today. — (jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)
- Na dat one dey spoil everything. — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)
- Make dem talk bad about person.
- Abi wummi don spoil me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}}
- De spoil am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat. — (Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: spoil, ruin, slander