Difference between revisions of "odeshi"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
| (10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
| − | * [[odechi]] | + | * [[odieshi]], [[odechi]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ɔ̀dêʃí | * ɔ̀dêʃí | ||
| − | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-odeshi.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-odeshi.m.ogg</sm2> |
| − | ==== | + | ===Noun=== |
| − | + | * [[charm]] or juju wey no dey let bullet enter person body. | |
| + | :* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''odeshi''' dey.|(Everything is fine I’m fortified with a charm.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me '''odeshi''' .|(It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)}} | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | * Person wey be sey e no [[send]] anybody or anyting. | ||
| + | :* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''odeshi'''.|( My experience in life has made me unfeeling about many things.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''odeshi!'''.|(Love charm will not work on me, I am immune.)}} | ||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[juju]] | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity'' | ||
Latest revision as of 05:12, 7 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo o di e shi (It does not leak)
Pronunciation
- ɔ̀dêʃí
Noun
- charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
- Nothing dey happen. odeshi dey. — (Everything is fine I’m fortified with a charm.)
- E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me odeshi . — (It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)
Adjective
- Person wey be sey e no send anybody or anyting.
- Wetin my eyes don see for dis life don turn me to odeshi. — ( My experience in life has made me unfeeling about many things.)
- Love medicine no go fit work, I be correct odeshi!. — (Love charm will not work on me, I am immune.)
Synonyms
Translations
- English: Impenetrable Charms, immunity