Difference between revisions of "raise"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(10 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-raise.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-raise.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | #Make person help person get someting wey e no get. | |
− | :*{{ux|dv|'''Raise''' di motor make we see di sound.|( | + | #:*{{ux|dv|'''Raise''' small change for me make I fit buy small food.|(Find me some money to buy food.)}} |
+ | #:*{{ux|dv|Dis move na to helep di kontri '''raise''' more moni. |(bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)}} | ||
+ | #Make person use someting take carry someting go up. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Moses use im two hand '''raise''' the rod wey e hold go up. |(jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)}} | ||
+ | # Make person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well. | ||
+ | #:*{{ux|dv|'''Raise''' di motor make we see di sound.|( Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)}} | ||
+ | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | + | [[raise shoulder]], [[raise hand]] | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[fire]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to support someone'', ''raise'' | * English: ''to support someone'', ''raise'' |
Latest revision as of 10:55, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English raise
Pronunciation
- rêz
Verb
- Make person help person get someting wey e no get.
- Raise small change for me make I fit buy small food. — (Find me some money to buy food.)
- Dis move na to helep di kontri raise more moni. — (bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)
- Make person use someting take carry someting go up.
- Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up. — (jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)
- As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot. — (katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)
- Make person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well.
- Raise di motor make we see di sound. — ( Rev the engine of the car so we can ascertain how good the engine is.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: to support someone, raise