raise hand

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English raise and hand

Pronunciation

  • rézând

Play Play

Verb

  • Make person carry one or two of im hand go up.
  • Make una raise hand make we pray.  — (Put your hands in the air for the prayer session.)
  • De say make di people wey know di answer raise hand, why you dey hide under table.  — (They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)


Related forms

Translations

  • English: to lift one's hand