Difference between revisions of "arm robber"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms==== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transla...") |
(→Naija) |
||
| (3 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | * From: English: ''armed robber'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | === | + | * ámrɔ́bà |
| − | # | + | <sm2>Pcm-ng-arm robber.f.ogg</sm2> |
| − | #: {{ux|dv| | + | <sm2>Pcm-ng-arm robber.m.ogg</sm2> |
| − | + | ||
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | # Person wey dey use byforce and wetin fit wunjure person dey collect people ting. | |
| + | #:* {{ux|dv| Person wey do carry [[chukuli]] enter exam and '''arm robber''' de no be disame? |(NSC_2021, Someone who cheats in exams and an armed robber, are they not the same?)}} | ||
| + | # Wetin person dey do wey be sey e dey use byforce and wetin fit wunjure people dey collect | ||
| + | #:* {{ux|dv| Na only one place '''arm robber''' work go carry you go, and na for area hand! De go use two by two take break all your body! |(NSC_2021, Armed robbery can only lead to in one direction, and it's in the hands of the community. They'll break your body with sticks.)}}people ting. | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''armed robber'', ''armed robbery'' | ||
Latest revision as of 16:29, 31 December 2021
Naija
Etymology
- From: English: armed robber
Pronunciation
- ámrɔ́bà
Noun
- Person wey dey use byforce and wetin fit wunjure person dey collect people ting.
- Person wey do carry chukuli enter exam and arm robber de no be disame? — (NSC_2021, Someone who cheats in exams and an armed robber, are they not the same?)
- Wetin person dey do wey be sey e dey use byforce and wetin fit wunjure people dey collect
- Na only one place arm robber work go carry you go, and na for area hand! De go use two by two take break all your body! — (NSC_2021, Armed robbery can only lead to in one direction, and it's in the hands of the community. They'll break your body with sticks.)people ting.
Translation
- English: armed robber, armed robbery