arm robber

Naija

Etymology

  • From: English: armed robber

Pronunciation

  • ámrɔ́bà

Play Play

Noun

  1. Person wey dey use byforce and wetin fit wunjure person dey collect people ting.
    • Person wey do carry chukuli enter exam and arm robber de no be disame?  — (NSC_2021, Someone who cheats in exams and an armed robber, are they not the same?)
  2. Wetin person dey do wey be sey e dey use byforce and wetin fit wunjure people dey collect
    • Na only one place arm robber work go carry you go, and na for area hand! De go use two by two take break all your body!  — (NSC_2021, Armed robbery can only lead to in one direction, and it's in the hands of the community. They'll break your body with sticks.)people ting.

Translation

  • English: armed robber, armed robbery