Difference between revisions of "party"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms==== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transl...") |
(→Noun) |
||
| (18 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | === | + | From: English ''party'' |
| + | ===Pronunciation1=== | ||
| + | * pàtɪ́ | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-party.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-party.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Pronunciation2=== |
| − | # | + | * pátì |
| − | #: {{ux|dv| | + | <sm2>Pcm-ng-party2.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-party2.m.ogg</sm2> | |
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | # Wetin dey happen wey be sey people [[gada]] dey [[jollificate]]. | ||
| + | #:* {{ux|dv| We get one correct '''party''' on Saturday.|(We have a wedding party to attend on Saturday.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| Na because of di Covid-19, I cancel my '''party''', make dem no arrest me.|(As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)}} | ||
| + | # Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Dat una '''party''' don dey do like sey una no get bad people for inside. |(Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| Come join '''party''' wey dey make sense, hope no dey for una again o. |(Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | ==== | + | * [[gbedu]] |
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''party'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make people gada for one place dey enjoy diersef. | ||
| + | :* {{ux|dv| Omo! make we '''party''' like sey tomorrow no dey. |(Guys! let's party like it's our last day.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| You get exam, you go dey '''party''' and you wan pass?|(You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''party'' | ||
Latest revision as of 07:37, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English party
Pronunciation1
- pàtɪ́
Pronunciation2
- pátì
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people gada dey jollificate.
- We get one correct party on Saturday. — (We have a wedding party to attend on Saturday.)
- Na because of di Covid-19, I cancel my party, make dem no arrest me. — (As a result of the covid-19 pandemic, I canceled my party in order not to get arrested.)
- Name of someting wey be sey di person no dey use all im time dey do.
- Dat una party don dey do like sey una no get bad people for inside. — (Your political party is beginning to behave like there are no bad people.)
- Come join party wey dey make sense, hope no dey for una again o. — (Come and join a political party that has prospects, there is no longer any hope for you.)
Synonym
Translation
- English: party
Verb
- Make people gada for one place dey enjoy diersef.
- Omo! make we party like sey tomorrow no dey. — (Guys! let's party like it's our last day.)
- You get exam, you go dey party and you wan pass? — (You have exams to write yet, you are busy partying and you really want to pass?)
Translation
- English: party