Difference between revisions of "dudu"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From Yoruba ''dudu black'' | + | From Yoruba: ''dudu'' (''black'') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dúdú | * dúdú | ||
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-dudu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dudu.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-dudu.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dudu.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | * {{ux|dv| | + | ===Adjective=== |
| + | * Person wey im skin black well well. | ||
| + | :* {{ux|dv|E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no '''dudu''' like dis, deir body no dey even shake. |(Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Noting do skin wey '''dudu'''. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey. |(There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)}} | ||
| Line 21: | Line 18: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[blackie]] | * [[blackie]] | ||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | [[oyibo]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''dark skinned'' |
Latest revision as of 09:00, 5 May 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: dudu (black)
Pronunciation
- dúdú
Adjective
- Person wey im skin black well well.
- E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no dudu like dis, deir body no dey even shake. — (Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)
- Noting do skin wey dudu. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey. — (There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dark skinned