Difference between revisions of "future"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * | + | * Time wey still dey front wey never happen. |
| − | :* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |( | + | :* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(I know I have a bright future.)}} |
| − | :* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |( | + | :* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(My sister, bygones are bygones. Face the future.)}} |
| + | :* {{ux|dv|'''Future''' go sweet for me and my guy once I fit just get belle. |(A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)}} | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | * Time wey still dey front wey never happen. | ||
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}} | :* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | + | ====Related forms==== |
* [[future husband]], [[future wife]] | * [[future husband]], [[future wife]] | ||
Latest revision as of 12:00, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English future
Pronunciation
- fútʃɔ̀
Noun
- Time wey still dey front wey never happen.
- Me, I know sey my future dey very bright. — (I know I have a bright future.)
- Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future. — (My sister, bygones are bygones. Face the future.)
- Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle. — (A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)
Adjective
- Time wey still dey front wey never happen.
- Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections. — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: future