future wife

Naija

Etymology

From: English future and wife

Pronunciation

  • fútʃɔ́waîf


Noun

  • Woman wey person wan marry for front.
  • My future wife na correct yellow pawpaw babe.  — (My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)
  • Once I don wan choose future wife from all dis my babes dem, I go go mountain.  — (The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)

Related form

future

Antonyms

Translations

  • English: fiancée