Difference between revisions of "wewe"

Tag: Replaced
 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
* Go look [[wewe]]
+
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[weewe]]
 +
 
 +
===Etymology===
 +
*From: English ''we''
 +
===Pronunciation===
 +
* wíwî
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Pronoun===
 +
* Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
 +
:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}}
 +
 
 +
====Translation====
 +
English: ''everyone of us''
 +
 
 +
===Adjective===
 +
* Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]].
 +
:* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  |(That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''exclusive to us''

Latest revision as of 22:30, 9 March 2024

Naija

Alternative Form

weewe

Etymology

  • From: English we

Pronunciation

  • wíwî

Play Play

Pronoun

  • Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
  • Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from jand go come do am for us. Na still wewe, na we go do am.  — (Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)

Translation

English: everyone of us

Adjective

  • Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
  • Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  — (That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)

Translation

  • English: exclusive to us