Difference between revisions of "sha"
(→Adverb) |
|||
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: Yoruba ''sha'' meaning ''just'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ʃɑ̌ |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-sha.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sha.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-sha.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-sha.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | # Word wey de dey use dey talk sey wetin de don first talk no be so e be finish. (Conjunctive) | ||
+ | #:*{{ux|dv|No be all of dem '''sha''' o, but many. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__52, Well, it was not everyone, just some.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|But '''sha''' o, we '''sha''' thank God sey God don catch am. |(IBA_33_News-Comments_MG__120, Well, we are just grateful to God that he has been exposed.)}} | ||
+ | # Word wey de dey use dey talk sey make someting happen or make person do someting. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dat one na your business. '''Sha''' do quick make person come chop rice. |(That's your business, just hurry up let us celebrate with you.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Make dis rain '''sha''' fall. Sky don dark finish like back of pot, e still no want fall.|(This rain should just fall! The sky has been very dark since and it still hasn't rained)}} | ||
+ | # Word wey dem dey use change matter wey de dey talk | ||
+ | #:* {{ux|dv| I don tell am. If e gree no wahala, if e no gree, noting still spoil. '''Sha''' make we dey comot. |(I have told him. If he agrees, no problem; if he doesn't agree all well and good. Anyways let's go.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Ah! You don talk wetin you want talk. No need to say sorry. '''Sha''' na you get your mouth. |(Oh! You have said what you want to say, there is no need to be sorry. Anyways, it's your mouth!)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[toh]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * mstchew | + | * [[mstchew]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''just'', ''well'', ''anyways'' |
Latest revision as of 12:26, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba sha meaning just
Pronunciation
- ʃɑ̌
Adverb
- Word wey de dey use dey talk sey wetin de don first talk no be so e be finish. (Conjunctive)
- No be all of dem sha o, but many. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__52, Well, it was not everyone, just some.)
- But sha o, we sha thank God sey God don catch am. — (IBA_33_News-Comments_MG__120, Well, we are just grateful to God that he has been exposed.)
- Word wey de dey use dey talk sey make someting happen or make person do someting.
- Dat one na your business. Sha do quick make person come chop rice. — (That's your business, just hurry up let us celebrate with you.)
- Make dis rain sha fall. Sky don dark finish like back of pot, e still no want fall. — (This rain should just fall! The sky has been very dark since and it still hasn't rained)
- Word wey dem dey use change matter wey de dey talk
- I don tell am. If e gree no wahala, if e no gree, noting still spoil. Sha make we dey comot. — (I have told him. If he agrees, no problem; if he doesn't agree all well and good. Anyways let's go.)
- Ah! You don talk wetin you want talk. No need to say sorry. Sha na you get your mouth. — (Oh! You have said what you want to say, there is no need to be sorry. Anyways, it's your mouth!)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: just, well, anyways