sha

Naija

Etymology

From: Yoruba sha meaning just

Pronunciation

  • ʃɑ̌

Play Play

Adverb

  1. Word wey de dey use dey talk sey wetin de don first talk no be so e be finish. (Conjunctive)
    • No be all of dem sha o, but many.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__52, Well, it was not everyone, just some.)
    • But sha o, we sha thank God sey God don catch am.  — (IBA_33_News-Comments_MG__120, Well, we are just grateful to God that he has been exposed.)
  2. Word wey de dey use dey talk sey make someting happen or make person do someting.
    • Dat one na your business. Sha do quick make person come chop rice.  — (That's your business, just hurry up let us celebrate with you.)
    • Make dis rain sha fall. Sky don dark finish like back of pot, e still no want fall.  — (This rain should just fall! The sky has been very dark since and it still hasn't rained)
  3. Word wey dem dey use change matter wey de dey talk
    • I don tell am. If e gree no wahala, if e no gree, noting still spoil. Sha make we dey comot.  — (I have told him. If he agrees, no problem; if he doesn't agree all well and good. Anyways let's go.)
    • Ah! You don talk wetin you want talk. No need to say sorry. Sha na you get your mouth.  — (Oh! You have said what you want to say, there is no need to be sorry. Anyways, it's your mouth!)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: just, well, anyways