Difference between revisions of "oil"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
(11 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɔ́jɛ̀ |
<sm2>pcm-ng-oil.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-oil.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-oil.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-oil.m.ogg</sm2> | ||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Water water ting wey thick wey de dey use cook. | # Water water ting wey thick wey de dey use cook. | ||
− | #:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|( | + | #:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E be like | + | #:* {{ux|dv|E be like sey I still get '''oil''' for house .|(It seems I still have oil at home.)}} |
− | # | + | # Black water water ting wey dey for inside ground wey people turn to [[fuel]] and kerosine and gas and oder oder tings. |
− | #:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever|(bbc__28099 | + | #:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever.|(bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753 | + | #:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)}} |
# Na liquid wey dem dey use rub body. | # Na liquid wey dem dey use rub body. | ||
− | #:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|( | + | #:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(Baby oil is better during harmattan.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434 | + | #:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}} |
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing. | # Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing. | ||
− | #:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |( | + | #:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|( | + | #:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(It must be anointing oil.)}} |
+ | # Someting wey dey make tings dey go well for person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na your car be dis? '''Oil'' dey your head, babe |(This is your car? You have a lot of luck, babe.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Everybody dey hustle, but if '''oil''' dey your head e suppose fit make am go well. |(Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| After you don baff soap finish you say a '''oil'''. Shift make we see air wey de pass abeg|(After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[groundnut oil]], [[ | + | * [[groundnut oil]], [[palm oil]], [[crude oil]],[[coconut oil]], [[anointing oil]], [[soap]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil'' | + | * English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil'', ''luck'', '''crude oil''' |
Latest revision as of 07:45, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English oil
Pronunciation
- ɔ́jɛ̀
Noun
- Water water ting wey thick wey de dey use cook.
- Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew. — (I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
- E be like sey I still get oil for house . — (It seems I still have oil at home.)
- Black water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel and kerosine and gas and oder oder tings.
- Delta no go fit depend on oil forever. — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
- Di small kontri dey rich in oil and gas exports. — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
- Na liquid wey dem dey use rub body.
- Na baby oil dey good for harmattan period. — (Baby oil is better during harmattan.)
- Use oil and moisturizer for your hair and leg join. — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
- Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
- Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. — (Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
- Okay na anointing oil e go be for sure. — (It must be anointing oil.)
- Someting wey dey make tings dey go well for person.
- Na your car be dis? 'Oil dey your head, babe — (This is your car? You have a lot of luck, babe.)
- Everybody dey hustle, but if oil dey your head e suppose fit make am go well. — (Everyone is trying to make earns meet, but if you have some luck, it should make it easier.)
- After you don baff soap finish you say a oil. Shift make we see air wey de pass abeg — (After you’ve done a good luck charm, you said it’s just your luck. Please get out of the way.)
Related forms
Translations
- English: lubricant, cooking oil, anointing oil, luck, crude oil