Difference between revisions of "wowo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija==") |
|||
| (4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From: ''unknown'' | ||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * wɔ̀wɔ́ | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-wowo.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-wowo.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | * Sey someting or person no fine. | ||
| + | :* {{ux|dv| You '''wowo''' as you dey cry so.|(You look ugly as you’re crying now.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Which kind '''wowo''' motor you bring so? I no dey enter o.|(What kind of ugly looking car did you bring? I am not getting into that car.)}} | ||
| + | |||
| + | ===Related Form=== | ||
| + | [[diwowo]] | ||
| + | ====Antonym==== | ||
| + | * [[fine]] | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''ugly'' | ||
Latest revision as of 20:49, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- wɔ̀wɔ́
Adjective
- Sey someting or person no fine.
- You wowo as you dey cry so. — (You look ugly as you’re crying now.)
- Which kind wowo motor you bring so? I no dey enter o. — (What kind of ugly looking car did you bring? I am not getting into that car.)
Related Form
Antonym
Translation
- English: ugly