wowo

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • wɔ̀wɔ́

Play Play

Adjective

  • Sey someting or person no fine.
  • You wowo as you dey cry so.  — (You look ugly as you’re crying now.)
  • Which kind wowo motor you bring so? I no dey enter o.  — (What kind of ugly looking car did you bring? I am not getting into that car.)

Related Form

diwowo

Antonym

Translation

  • English: ugly