Difference between revisions of "future wife"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
| (3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * fútʃɔ́waîf |
<sm2>Pcm-ng-future wife.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-future wife.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-future wife.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-future wife.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Woman wey person wan marry for front. | ||
| + | :* {{ux|dv|My '''future wife''' na correct yellow pawpaw babe.|(My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|Once I don wan choose '''future wife''' from all dis my babes dem, I go go mountain.|(The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)}} | ||
| + | ====Related form==== | ||
| + | [[future]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[future husband]] | * [[future husband]] | ||
Latest revision as of 15:30, 14 March 2024
Naija
Etymology
From: English future and wife
Pronunciation
- fútʃɔ́waîf
Noun
- Woman wey person wan marry for front.
- My future wife na correct yellow pawpaw babe. — (My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)
- Once I don wan choose future wife from all dis my babes dem, I go go mountain. — (The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)
Related form
Antonyms
Translations
- English: fiancée