Difference between revisions of "chinko"
(→Naija) |
|||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: English ''China'' wit ''k'' and ''o'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 9: | ||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
− | People for Nigeria dey use am well well because de believe sey | + | People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last. |
− | ===Noun=== | + | ===Proper Noun=== |
− | Person wey e come from China. | + | * Person wey e come from China. |
− | :*{{ux|dv|'''Chinko''' don put money for many business for Naija. |(NSC_2021, The Chinese have lots of | + | :*{{ux|dv|'''Chinko''' don put money for many business for Naija. |(NSC_2021, The Chinese have lots of investments in Nigeria.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Someting wey de make for China. | |
− | :*{{ux|dv| | + | :*{{ux|dv| Because na for China dey make am you con tink sey na chinko? Na before o. De dey do better better tings now. |(NSC_2021, Because it was made in China you think it’s an inferior product? That was a long time ago. They make really good things now.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[Aba made]] | + | * [[Aba made]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Chinese'', ''a product seen as inferior'' | * English: ''Chinese'', ''a product seen as inferior'' |
Latest revision as of 14:02, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English China wit k and o
Pronunciation
- ʧìnkó
Usage
People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.
Proper Noun
- Person wey e come from China.
- Chinko don put money for many business for Naija. — (NSC_2021, The Chinese have lots of investments in Nigeria.)
Adjective
- Someting wey de make for China.
- Because na for China dey make am you con tink sey na chinko? Na before o. De dey do better better tings now. — (NSC_2021, Because it was made in China you think it’s an inferior product? That was a long time ago. They make really good things now.)
Synonyms
Translations
- English: Chinese, a product seen as inferior