aba made
(Redirected from Aba made)
Naija
Etymology
From: Igbo Aba and English made
Pronunciation
- àbá mêd
Adjective
- Someting wey be fake; Someting wey dem no import.
- Na Aba made shirt im dey wear. — (NSC_2020, He wears locally made shirts.)
- Someting wey dem make for Aba.
- Na correct aba made shoe be dis. — (NSC_2020, That's a really good shoe made in Aba.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: locally made, fake