Difference between revisions of "one chance"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''one and chance'' | From: English ''one and chance'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɔ́ntʃàns |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-one chance.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-one chance.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na when person enter someting wey be sey [[e]] no get how to escape am. | # Na when person enter someting wey be sey [[e]] no get how to escape am. | ||
− | #*: {{ux|dv|If you go slap solider, you don enter '''one chance''' be dat.|( | + | #*: {{ux|dv|If you go slap solider, you don enter '''one chance''' be dat.|(If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)}} |
− | # Motor wey dey | + | # Motor wey dem dey use tief people ting and kindap people. |
− | #:* {{ux|dv|God save me as I almost enter '''one chance''' bus yesterday [[express]].|( | + | #:* {{ux|dv|God save me as I almost enter '''one chance''' bus yesterday [[express]].|(God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)}} |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[one]] | * [[one]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''kidnappers'', trouble | * English: ''kidnappers'', trouble |
Latest revision as of 08:29, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English one and chance
Pronunciation
- wɔ́ntʃàns
Noun
- Na when person enter someting wey be sey e no get how to escape am.
- If you go slap solider, you don enter one chance be dat. — (If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)
- Motor wey dem dey use tief people ting and kindap people.
- God save me as I almost enter one chance bus yesterday express. — (God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)
Related forms
Translation
- English: kidnappers, trouble