Difference between revisions of "tear rubber"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''tear and rubber'' ===Pronunciation=== * tɛ:r <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== *S...") |
|||
| (4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''tear and rubber'' | From: English ''tear and rubber'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * tíɛ́rɔ́bà |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-tear rubber.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-tear rubber.m.ogg</sm2> |
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | *Someting wey person never use before. | ||
| + | :* {{ux|dv| Di motor wey you go win na '''tear rubber'''.|(The car you won is a brand new car.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Dat babe buy one expensive phone wey bi '''tear rubber'''. I wonder where she dey see di money wetin she dey buy.|(That girl bought an expensive new phone. I wonder where she gets the money from.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | * [[ | + | * [[rubber]] |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[chasis]], [[new]] | * [[chasis]], [[new]] | ||
Latest revision as of 17:04, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English tear and rubber
Pronunciation
- tíɛ́rɔ́bà
Adjective
- Someting wey person never use before.
- Di motor wey you go win na tear rubber. — (The car you won is a brand new car.)
- Dat babe buy one expensive phone wey bi tear rubber. I wonder where she dey see di money wetin she dey buy. — (That girl bought an expensive new phone. I wonder where she gets the money from.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: brand new