Difference between revisions of "hit"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
| (4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* hɪ̑t | * hɪ̑t | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-hit.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-hit.m.ogg</sm2> |
| − | === | + | ===Verb=== |
# Make person [[nack]] someting or person with someting. | # Make person [[nack]] someting or person with someting. | ||
| − | #:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |( | + | #:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |(This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)}} |
| − | #Make | + | #Make someting do person wey be sey di ting shake am. |
| − | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|(As he was told that his father had died, it shook him.)}} |
| + | #:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|(She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)}} | ||
| + | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Latest revision as of 12:49, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English hit
Pronunciation
- hɪ̑t
Verb
- Make person nack someting or person with someting.
- Dis guy just come hit me with someting and me no sabi am from anywhere. — (This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)
- Make someting do person wey be sey di ting shake am.
- As de tell am sey e papa die, di ting hit am. — (As he was told that his father had died, it shook him.)
- E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E hit am. Small ting di man for cry. — (She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)
Synonyms
Translations
- English: hit