Difference between revisions of "sell"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''sell'' ===Pronunciation=== * sɛ̑l <sm2>Pcm-ng-sell.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sell.m.ogg</sm2> ===Verb=== * Make person dey exchange...") |
(→Verb) |
||
| (7 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 5: | Line 5: | ||
* sɛ̑l | * sɛ̑l | ||
<sm2>Pcm-ng-sell.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sell.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-sell2.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | # Make person give person someting make di person give am money | |
| − | :* {{ux|dv| Madam you go ''sell''' abi make I go anoder shop?|( | + | #:* {{ux|dv| Madam you go '''sell''' abi make I go anoder shop?|(Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)}} |
| − | :* {{ux|dv|Notin wey I no dey '''sell''' for dis my small shop so.|( | + | #:* {{ux|dv|Notin wey I no dey '''sell''' for dis my small shop so.|(I sell all kinds of things in this small shop of mine.)}} |
| + | # Make person talk one kind talk wey be sey anoder person wey dey dere no go fit understand wetin de dey talk. | ||
| + | #:* {{ux|dv| You dey look us dey talk dey laugh dey do head like lizard, we don '''sell''' you o. |(You are watching us talk and you are laughing and nodding like a lizard, we have said somethings you don't know.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| Bros, forget! I [[bam]]! you no go fit '''sell''' me. Na [[area]] I grow. Dat [[langua]]? I dey [[rap]] am for dream. |(Bro, don't even think about it, I know what's happening. You can't say things I won't understand. Those slangs? I say them in my dream.)}} | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[buy]] | * [[buy]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''sell'' | + | * English: ''sell'', ''deceive'', ''say things another will not understand'' |
Latest revision as of 10:14, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English sell
Pronunciation
- sɛ̑l
Verb
- Make person give person someting make di person give am money
- Madam you go sell abi make I go anoder shop? — (Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)
- Notin wey I no dey sell for dis my small shop so. — (I sell all kinds of things in this small shop of mine.)
- Make person talk one kind talk wey be sey anoder person wey dey dere no go fit understand wetin de dey talk.
- You dey look us dey talk dey laugh dey do head like lizard, we don sell you o. — (You are watching us talk and you are laughing and nodding like a lizard, we have said somethings you don't know.)
- Bros, forget! I bam! you no go fit sell me. Na area I grow. Dat langua? I dey rap am for dream. — (Bro, don't even think about it, I know what's happening. You can't say things I won't understand. Those slangs? I say them in my dream.)
Antonyms
Translations
- English: sell, deceive, say things another will not understand