langua

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English language

Pronunciation

làngwá Play Play

Noun

  • Di way wey people take dey speak for area or group.
  • Every area get deir own langua for di pigin. De get waffi, saffi, Bside still get deir own. Na so e dey be. I sure sey if you go your own area now, e get as you go take put mouth talk I go ask 'eh, wetin you talk'?  — (Every town has their own dialect of pidgin. The warri dialect, the Sapele dialect, Benin also has theirs. That's how it is, I'm sure that if you go to your own town, you'll say something and I'll ask what did you say?)
  • If you new for area, first calm down learn di langua. E go pay you.  — (If you are new in an area, just calm down and learn their special way of speaking. It'll be good for you.)

Translation

  • English: dialect, jargon