Difference between revisions of "bush pig"
(→Noun) |
|||
| (5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: English ''bush pig'' | * From: English ''bush pig'' | ||
| − | * Potamochoerus larvatus | + | * ''Potamochoerus larvatus'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * búʃpîg |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-bush pig.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bush pig.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bush pig.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bush pig.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | # Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush. | |
| − | :* {{ux|dv|Even if I [[wan]] chop pig meat, e gats | + | #:* {{ux|dv|Even if I [[wan]] chop pig meat, e gats be '''bush pig'''.|(Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)}} |
| − | :* {{ux|dv|'''Bush pig''' fit kill person o.|( | + | #:* {{ux|dv|'''Bush pig''' fit kill person o.|(Humans can be killed by a bush pig. )}} |
| + | # Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well. | ||
| + | #:* {{ux|dv| No do like '''bush pig''' for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like. |(Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| You be correct '''bush pig'''! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? |(You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do you have a quarrel with soap?)}} | ||
| − | ===Related forms=== | + | ====Related forms==== |
* [[bush]] | * [[bush]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''bush pig ( | + | * English: ''bush pig (Potamochoerus larvatus)'', ''uncultured person'', ''dirty person'' |
Latest revision as of 16:40, 30 April 2023
Naija
Etymology
- From: English bush pig
- Potamochoerus larvatus
Pronunciation
- búʃpîg
Noun
- Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush.
- Even if I wan chop pig meat, e gats be bush pig. — (Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)
- Bush pig fit kill person o. — (Humans can be killed by a bush pig. )
- Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well.
- No do like bush pig for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like. — (Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)
- You be correct bush pig! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? — (You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do you have a quarrel with soap?)
Related forms
Translations
- English: bush pig (Potamochoerus larvatus), uncultured person, dirty person