Difference between revisions of "show body"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''show'' and ''body'' | From: English ''show'' and ''body'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * ʃóbɔ̀dí |
<sm2>Pcm-ng-show body.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-show body.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-show body.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-show body.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show. | ||
| + | :* {{ux|dv| De say woman wey don marry no suppose dey wear '''show body'''. |(They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Who give you dis '''show body''' wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. |(Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | * [[show body]] | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''cloth that is exposing'' | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
* Make person go somewhere make people see am. | * Make person go somewhere make people see am. | ||
| − | :* {{ux|dv| Even say I no buy cloth, I go '''show body''' tomorrow.|( | + | :* {{ux|dv| Even say I no buy cloth, I go '''show body''' tomorrow.|(Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Osas say e go '''show body''' today.|( | + | :* {{ux|dv| Osas say e go '''show body''' today.|(Osas said he would be here today.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 16:23, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English show and body
Pronunciation
- ʃóbɔ̀dí
Noun
- Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
- De say woman wey don marry no suppose dey wear show body. — (They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)
- Who give you dis show body wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. — (Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)
Synonym
Translation
- English: cloth that is exposing
Verb phrase
- Make person go somewhere make people see am.
- Even say I no buy cloth, I go show body tomorrow. — (Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)
- Osas say e go show body today. — (Osas said he would be here today.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: attend