Difference between revisions of "manya"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== maya ===Etymology=== * From: Igbo ''mmanya'' (''drink'') ===Pronunciation=== maŋa <sm2>Pcm-ng-manya.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-manya.m.ogg<...") |
(→Noun) |
||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 5: | Line 5: | ||
* From: Igbo ''mmanya'' (''drink'') | * From: Igbo ''mmanya'' (''drink'') | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | máŋá | |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-manya.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-manya.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-manya.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-manya.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * | + | * Any kind drink wey person fit use [[flenjo]]. |
| − | :* {{ux|dv| How many carton of '''manya''' you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. |( | + | :* {{ux|dv| How many carton of '''manya''' you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. |(How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Which '''manya''' you dey take? |( | + | :* {{ux|dv| Which '''manya''' you dey take? |(What beer do you prefer?)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[drink]], [[shakis]] | * [[drink]], [[shakis]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''beer'', ''alcohol'' | * English: ''beer'', ''alcohol'' | ||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person drink someting wey dey [[enter eye]] | * Make person drink someting wey dey [[enter eye]] | ||
Latest revision as of 13:57, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Igbo mmanya (drink)
Pronunciation
máŋá
Noun
- Any kind drink wey person fit use flenjo.
- How many carton of manya you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. — (How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)
- Which manya you dey take? — (What beer do you prefer?)
Synonym
Translation
- English: beer, alcohol
Verb
- Make person drink someting wey dey enter eye
- If you want manya make sure sey no be you go drive go house. — (NSC_2021, If you want to drink, make sure you won't be driving home.)
- We even get age wey person go reach before e start to dey manya for Naija? — (NSC_2021, Do we even have any age a person must be before they are allowed to take alcohol in Nigeria?)
Synonym
Translation
- English: drink