Difference between revisions of "fly"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
# Sey person or someting comot for ground dey for air dey move
+
# Sey person or someting comot for ground dey for air dey move.
−
#:* {{ux|dv| Na [[badbelle]] dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit '''fly'''". You get problem sha.Shey you know sey [[badbelle]] dey kill di person wey carry am? |(NSC_2021, Jealousy is the reason why you said "afterall, a car is a car it can't fly". You have a problem. And you know that jealousy kills its bearer, right?)}}
+
#:* {{ux|dv| Na [[badbelle]] dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit '''fly'''". You get problem sha.Shey you know sey [[badbelle]] dey kill di person wey carry am? |(Jealousy is the reason why you said "afterall, a car is a car it can't fly". You have a problem. And you know that jealousy kills its bearer, right?)}}
−
#:* {{ux|dv| You tink sey e get why wey e be sey human being no dey '''fly''' like bird. |(NSC_2021, do you think that there is a reason why humans can't fly like birds?)}}
+
#:* {{ux|dv| You tink sey e get why wey e be sey human being no dey '''fly''' like bird. |(Do you think that there is a reason why humans can't fly like birds?)}}
−
#  Sey someting move pass someting quick quick
+
#  Sey someting move pass someting quick quick.
−
#:* {{ux|dv| Time dey '''fly''' no siddon dey look. [[ginger]] yoursef. |(NSC_2021, Time flies! Don't sit idle. Get yourself to work.)}}
+
#:* {{ux|dv| Time dey '''fly''' no siddon dey look. [[ginger]] yoursef. |(Time flies! Don't sit idle. Get yourself to work.)}}
−
#  Sey person comot for ground pass someting
+
#  Sey person jumo with speed.
−
#:* {{ux|dv| Di way di guy take '''fly''' fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since. |(NSC_2021, The way the guy jumped over the fence, you'll think you he's an Olympic athlete.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di way di guy take '''fly''' fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since. |(The way the guy jumped over the fence, you'll think you he's an Olympic athlete.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''fly'', ''jump''
 
* English: ''fly'', ''jump''

Latest revision as of 09:23, 29 February 2024

Naija

Etymology

  • From: English fly

Pronunciation

flaɪ̌

Play Play

Verb

  1. Sey person or someting comot for ground dey for air dey move.
    • Na badbelle dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit fly". You get problem sha.Shey you know sey badbelle dey kill di person wey carry am?  — (Jealousy is the reason why you said "afterall, a car is a car it can't fly". You have a problem. And you know that jealousy kills its bearer, right?)
    • You tink sey e get why wey e be sey human being no dey fly like bird.  — (Do you think that there is a reason why humans can't fly like birds?)
  2. Sey someting move pass someting quick quick.
    • Time dey fly no siddon dey look. ginger yoursef.  — (Time flies! Don't sit idle. Get yourself to work.)
  3. Sey person jumo with speed.
    • Di way di guy take fly fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since.  — (The way the guy jumped over the fence, you'll think you he's an Olympic athlete.)

Translation

  • English: fly, jump