Difference between revisions of "double"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 12: Line 12:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Two tings wey be sey dem be di same ting.
 
* Two tings wey be sey dem be di same ting.
−
:* {{ux|dv|When you don old, you need to work '''double''' wetin you dey do before. |(bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)}}
+
:* {{ux|dv| You sef, you dey like to buy everyting '''double'''.| (You, you always buy things in twos)}}
−
:* {{ux|dv| You sef, everyting wey you dey buy ''double'' double.| (NSC_2021, You, you always buy things in twos)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 22: Line 21:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
# Two tings wey be sey dem be di same ting.
+
# When someting na times two.
 
#:* {{ux|dv|Dis na '''double''' of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. |(bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )}}
 
#:* {{ux|dv|Dis na '''double''' of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. |(bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )}}
−
# As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye.
+
# Make person eye dey see two picture of one ting because of someting wey dey do am.
−
#:* {{ux|dv|If you smoke igbo, you go dey see '''double'''. |(Egbokhare _2020, If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)}}
+
#:* {{ux|dv|If you smoke igbo, you go dey see '''double'''. |(If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 36: Line 35:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''blurry vision'', ''double''
 
* English: ''blurry vision'', ''double''
−
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
* Make someting join someting.
+
#Make someting join someting.
−
:* {{ux|dv|Nigerian doctors for UK dey '''double'''.|(bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)}}
+
#:* {{ux|dv|Nigerian doctors for UK dey '''double'''.|(bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)}}
−
:* {{ux|dv|Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go '''double''' by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. |(bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)}}
+
#:* {{ux|dv|Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go '''double''' by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. |(bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)}}
−
====Transitive====
+
#Make someting join someting.
−
* Make someting join someting.
+
#:* {{ux|dv|Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to '''double''' im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. |(brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )}}
−
:* {{ux|dv|Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to '''double''' im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. |(brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )}}
 
−
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''double''
 
* English: ''double''

Latest revision as of 20:45, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English double

Pronunciation

  • dɔ́bù

Play Play

Adjective

  • Two tings wey be sey dem be di same ting.
  • You sef, you dey like to buy everyting double.  —  (You, you always buy things in twos)

Related forms

double double

Translations

  • English: double

Noun

  1. When someting na times two.
    • Dis na double of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals.  — (bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )
  2. Make person eye dey see two picture of one ting because of someting wey dey do am.
    • If you smoke igbo, you go dey see double.  — (If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)

Related forms

double double,


Synonyms

Translations

  • English: blurry vision, double

Verb

  1. Make someting join someting.
    • Nigerian doctors for UK dey double.  — (bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)
    • Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go double by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians.  — (bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)
  2. Make someting join someting.
    • Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to double im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge.  — (brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )

Translations

  • English: double